OBODO NAIJA

Falana, Falz, Other Groups Declare Nationwide Protest

todayJune 11, 2026 8

Background
share close

Different group networks, youth associations, and top activists don declare tomorrow Friday, June 12, as day for nationwide protest over hunger and insecurity for country.

Di coalition, say di mass action na to show how pipo dey suffer for Nigeria with high cost of living, inflation, and bad economy.

Big names like lawyer Femi Falana, musician Falz, Soweto, and others sign di statement, talk say Nigerians no get reason to celebrate Democracy Day as kidnappers and bandits still dey stress everywhere.

 

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds