OBODO NAIJA

Federal Gornment explain how dem wan use ₦30 Trillion Boost Naija Economy

todayJuly 9, 2026 8

Background
share close

By Oluwatosin Ibrahim

Wi Federal Gornment dey rake oh say dem don put beta doings in place to package naija mining sector, grow am reach ₦30 trillion before year 2030.
Senior woman Seco of the Solid Minerals Development Fund (SMDF), Fatima Shinkafi, na yarn dis one during one lecture wey hapun for University of Lagos.

Gornment say the reforms wey dem dey do for the sector don already dey bring beta investors, and plenty money like dey enter Federal gornment aza.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds