Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Legendary Afrobeat boss Fela Anikulapo-Kuti wan make history to become di first African wey Grammy go give Lifetime Achievement Award 30 years afta kpeme.
According to reports, Recording Academy go honour di “King of Afrobeat” for 2026 Grammy Special Merit Awards on January 31 for Los Angeles.
Di news don cause beta jubilation for Nigeria and outside.
Di Grammy pipo say Fela music still dey inspire big artists like Beyoncé, Paul McCartney and Thom Yorke, and e don help shape today Nigerian Afrobeats sound, therefore deserve di award.
Written by: News Author
Afrobeat Legend Fela Kuti Grammy Lifetime Achievement Award Posthumous Grammy
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025