National

FG Knock US Congress, Say No Be Religious Persecution for Naija

todayFebruary 25, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Wi Federal Gornment once again don react to US Congress tuk about alleged attack on Christians, say nobody dey support any kind religious persecution for Naija.

On Monday, US House Committees on Appropriations and Foreign Affairs submit report to White House, recommend sanction over wetin dem call persecution of Christians for Naija.

Reacting, Minister of Information, Mohammed Idris, say Naija never get any gornment policy wey target Christians, and say di wahala na from terrorism, banditry and old communal fight.

Say like dis US sti dey touch light di mata.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app