Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Federal Govment don carry 16-count money laundering go court against former AGF Abubakar Malami and im pikin Abubakar Abdulaziz Malami say dey allegedly thief ₦1.014bn.
FG talk say di mata happen between 2022 and 2025 for Abuja, and dem don file am for Federal High Court.
According to report say dem use beta strong technology take hide di money.
Govment say dem trace di ₦1.014bn reach one commercial bank, and very soon dem go carry di mata enter court.
Written by: News Editor 1
₦1.014bn allegation Federal Government Nigeria Malami Malami legal trouble Malami son money laundering case
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025