By: Kofoworola Olayinka
Di Federal gornment don fire defence for wi oga Presido, Bola Tinubu, say hin economic reforms, like fuel subsidy removal, dey work wonders for di naija economy.
Minister of Information, Mohammed Idris, and Finance Minister, Taiwo Oyedele, naim settle down fire dis mata wetin nor gud inside press conference wey dem do for Abuja.
Dem explain say na di iron hand wey Tinubu take hold di naija economy, naim make investors dey come, if not everything for dagbaru with di wey tins dey b4 hin enter office.