Bola Tinubu

93 Results / Page 1 of 11

Background

OBODO NAIJA

Tinubu Meet Otedola For Private Dinner For Paris

By: Mariam Ajayi Presido Bola Tinubu on Monday meet billionaire businessman, Femi Otedola, for one private dinner for Paris, France, as di Presido continue im extended stay for Europe. Otedola reveal di meeting for im X account on Tuesday, as e share picture of imself and Tinubu dey smile together. Otedola show support for Tinubu economic policies, as e point to wetin e describe as gains from di government reforms. […]

todaySeptember 29, 2026 5

OBODO NAIJA

Anyim Say Tinubu No Need Dey UNGA Every Time

Former Senate Presido, Pius Anyim say Nigerians know say Presido Bola Tinubu dey on short leave, as e defend di Presio absence from di ongoing United Nations General Assembly for New York. Anyim tok dis one on Monday, say Tinubu fit send Vice Presido, Kashim Shettima to represent Nigeria for di UN meeting. E say UNGA no be only di main General Assembly, as e say UNGA no be only […]

todaySeptember 22, 2026 13 32

National

Wike Say Im Main Target Na To Make Sure Tinubu Win 2027 Election

By: Ayobami Dada FCT Minister, Nyesom Wike, don tok am again ooo, say im number one political target now na to make sure say President Bola Ahmed Tinubu win di 2027 presidential election. Wike talk dis on Monday for Abuja after e inspect some ongoing road projects across di Federal Capital Territory (Abuja). E also deny some kind tok say di Rainbow Coalition wey e dey part of na plan […]

todaySeptember 22, 2026 4

OBODO NAIJA

Naija Go Put National Interest First for UN Meeting

By: Mariam Ajayi Vice Presido  Kashim Shettima don reach New York to represent Presido Bola Tinubu and lead Naija delegation for di 81st United Nations General Assembly. Shettima say Naija go follow dia national interest and support multilateralism as e dey meet world leaders for di UN meeting. E also say Naija go push for reforms wey go make global institutions more fair, representative and responsive to today economic and […]

todaySeptember 21, 2026 10

OBODO NAIJA

Tinubu Absent For Unga Don Raise Question

By: Ayobami Dada Presido Bola Tinubu no go attend di 81st UNGA for New York dis year, as Vice Presido Kashim Shettima go represent Naija. Hin absent go be the third time and some political opponents don dey use am to their advantage dey tok wetin no good untop the matta But Tinubu’s Senior Special Assistant on Foreign Affairs and Protocol, Ademola Osodi, wey appear untop television interview on sunday […]

todaySeptember 21, 2026 10

OBODO NAIJA

Wear APC Cap Or Commot Park – Esan West LGA Boss Tok

E don red yo, Okpebolo promise, na di pipo dey hear am, like dis na Esan West LGA Chairmo, Oga Blessing Ebhodaghe don order transport drivers for Edo State, say dem gat wear APC caps, cause any kpoko, di person go chop fine. Ebhodaghe give dis order on Thursday for motor park to hellep baba Govo, Monday Okpebholo, gather 2.5 million votes give Presido, Bola Tinubu for 2027 election. Di […]

todaySeptember 18, 2026 11

OBODO NAIJA

Tinubu Fit Settle Wike, APC Gov Palava For France

By: Mariam Ajayi Presido Bola Tinubu fit intervene for di growing wahala between some All Progressives Congress governors and FCT Minister Nyesom Wike ahead of di 2027 elections. One senior presidential aide talk say Tinubu dey expected to bring di two sides together to settle dia differences. Di aide say di meeting fit happen for abroad before di end of di week, as Tinubu dey currently on vacation for France. […]

todaySeptember 18, 2026 6

OBODO NAIJA

Dangote Say Make Una Thank Naija for Keeping Planes Fly

By: Ayobami Dada Dangote Group oga, Aliko Dangote, don tell Europe say make dem thank Naija under Presido Bola Tinubu, as Dangote Refinery don become di biggest supplier of jet fuel to Europe since August 2026. Dangote tok am on Monday when di refinery IPO start for Nigerian Exchange, NGX, saying dem don sell all dia jet fuel for August and September because Europe demand high. E say refinery don […]

todaySeptember 14, 2026 11

Politics

Datti Baba-Ahmed Say E Leave Obi Over Lack Of Plans

By: Ayobami Dada Former Labour Party presidential running mate, Datti Baba-Ahmed, say e leave Peter Obi because Obi no get clear plan for Nigeria. Datti say e no go support Obi or Atiku Abubakar for presidency under NDC or ADC. E also say e no wan disadvantage Presido Bola Tinubu by supporting dem unnecessarily. Datti na Obi running mate under Labour Party for 2023 presidential election.

todaySeptember 14, 2026 9

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds