Lagos

Fire Burst Near RRS Base, Third Mainland Bridge Motorists Diverted

todayDecember 3, 2025 5

Background
share close

By: Esther Ayoola

Nor be small mata oh for third mainland bridge, lagos, say fire  scatter bodey near rapid response squad (rrs) base for Adekunle, wey dey go Iyana oworo

According to the Lagos State Traffic Management Authority as dem take sukili for social media X. say the fire le gidigan and that e cause better go slow for the area.

Eyewitnesses talk say the smoke choke the area as the fire begin to dey dance daddy shoki near the RRS facility.

On top matas wey reach Konfam aproko dem, nobody still sabi wetin cause the fire, but authorities don mobilise to bring the situation under control.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app