Entertainment

Flavour N’abania Drop Rakings Say Nobody Fit Cage Me

todayJune 5, 2026 15

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

 

Highlife superstar Flavour N’abania don blow broadside say he be explorer wey belong to di wild world and nobody fit cage am.

Flavour tuk dis tuk inside video broadcast, say some men na house men, but im own na for street.

Di singer get three daughters with two heavy beauty queens, Sandra Okagbue and Anna Banner, plus one blind boy wey he adopt from Liberia.

 

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

Similar posts

Entertainment

Must Read: 2Baba and Annie Break Up Story

By: Kofoworola Olayinka   Sometimes, love fit real, di memories fit sweet, di children fit precious, but somehow, di marriage still fit scatter for ground. Check 2Baba and Annie Idibia tori from start to finish, you go understand wetin we dey yarn for here and why dia breakup pain plenty […]

todayAugust 31, 2026 10


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds