National

Former Deputy Senate Presido, Omo-Agege Cross Carpet to NDC

todayMay 29, 2026 9

Background
share close

Former Deputy Presido, of Naija Senate, Senator Ovie Omo-Agege, don leave im old party run go join di Nigeria Democratic Congress (NDC).

Di big politician don also let everybody know say im wan contest for di Delta Central senatorial seat for di 2027 general elections.

Omo-Agege explain say im take dis decision after beta consulting of oracles including friends and supporters.

Im praise di NDC wella and thank top leaders like Peter Obi and Kwankwaso wey dey carry everybody follow.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds