Entertainment

Francis Duru, Nollywood Legend Kpeme At 57

todayOctober 23, 2026 17

Background
share close

Nollywood like dey cry wetin nor gud say dem don  lose another veteran actor,  Francis Duru, wey kpeme for age of 57 after short illness.

De family announce de sad news untop hin official Instagram page for early hours of Friday, as dem thank fans and well-wishers for all de love and prayers.

Hin sudden death dey come just few months after di actor deny  social media report say he dey battle life-threatening sickness.

Back for June, after one video wia hin look very sick for  de internet, Duru post video call de footage fake and tok say pipo just dey spread wicked lie.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds