obodo oyinbo

German Embassy Warn Nigerians Against Fake Visa Information

todayAugust 26, 2026 3

Background
share close

By: Kofoworola Olayinka

German Embassy for Nigeria don warn Nigerians on Wednesday to avoid misinformation from visa pipu when dem dey seek information about visa applications.

Di embassy issue di warning for official X account, urging Nigerians to get visa information directly from official sources instead of agents.

Di mission say Nigerians fit share claims wey dem hear from visa agents for di comments, so di embassy fit address some of di claims for upcoming posts.

Di embassy say direct access to correct information go help Nigerians avoid unnecessary stress and misinformation during visa application process.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds