By : Jolayemi Olajide
Germany finance minister Lars Klingbeil like dey vex wetin nor good dat, Donald Trump “ war for Iran” dey scata tins for dem, say na wetin cause big drop for germany expected tax money.
Di German Finance minister yarn dis one for news tuk on Thursday, dat, di US presido action don really bring global energy down and e dey affect economy worldwide.
Say Germany don cut dia tax revenue forecast for 2026–2030 by about €70bn ($82bn).
Klingbeil con sti press tuk say, di war for Iran dey seriously damage Germany economy.