National

Governor Bala Mohammed Declare Imself “Freelance Politician”

todayApril 24, 2026 1

Background
share close

By: Esther Ayoola

Bauchi State Governor Bala Mohammed don sake table   say im na “freelance politician” based on di PDP leadership katakata.

Im yarn dis one afta im meet former presidential candidate Peter Obi for Bauchi, as dem discuss 2027 election plans.

Im agree say both PDP and ADC dey shake oh, , and dat dem dey look to di  judiciary, while dem still be opposition party for di 2027 election.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app