Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Di Lagos State Govo, Babajide Sanwo-Olu, like dis don expand im Hope for Digital Education programme by giving smart learning devices and core textbooks to public secondary school students across Lagos.
According to statement by tuk tuk of di Lagos State Ministry of Basic and Secondary Education, Elias Olawale, say di programme go boost human capital and educational excellence for di state.
Olawale say dis na part of of di govo T.H.E.M.E.S agenda, wey focus on Education and Technology, and e align with National Hope Agenda of President Bola Ahmed Tinubu.
Say di move go give children beta access and future wey to hellep dem learn, grow, and succeed.
Written by: News Author
digital learning Lagos Lagos education news Lagos State education initiative Lagos students technology Sanwo-Olu tech devices
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026