Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Nasarawa State Govo, Abdullahi Sule, say govos wey dem elect under All Progressives Congress (APC) no dey worry bodi about di impeachment wey involve Rivers State Govo, Siminalayi Fubara.
Govo Sule tuk for TV sit don tuk, say, di mata don already dey court.
E explain dat, di impeachment process dey follow law and due process and dat APC govos nor get any hand inside.
Written by: News Author
Governor Sule Impeachment News Nigerian Politics Rivers State Governor
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025