By: Jolayemi Olajide
Govo Babajide Sanwo-Olu on Tuesday don announce say Lagos State go give pilgrims wey dey travel for Hajj different gifts and cash to support dem go Saudi Arabia.
Di governor, wey Commissioner for Home Affairs, Olanrewaju Ibrahim represent, yarn dis one for TV sit down tuk, during di pilgrim’s seminar and send-forth programme.
According to am, di state go pay for ihram cloth, hadiyah ram, siyara visit and sti dash dem cash for Arafat day to support dia spiritual journey.
According to Sanwo Olu say dis na to make dem focus on prayer and also pray for peace, progress and prosperity of Lagos State and Naija.