Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Guinea Football Federation don ask CAF make dem check di 1976 AFCON wahala, because Morocco waka comot for pitch like Senegal do am for 2025.
For dat 1976 match, Guinea bin dey win first, but Morocco come equalise last minute afta plenty gbagbos, making Moroco di Champions.
Guinea say if dem fit cause say, Senegal do wahala, reverse 2025 result, make dem use same rule for di 1976.
CAF never tuk anything yet, but people dey watch to see if dem go fit change old match too.
Written by: News Author
AFCON historical controversy CAF Africa Cup of Nations Guinea AFCON 1976 Morocco AFCON 1976
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026