Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Naija Health Minister, Muhammad Ali Pate don warn say anything wey dem dey call pandemics nor be something wey person suppose carry play, dat e fit shake national security.
E tuk dis one during one health symposium for Abuja, where experts gather to share lessons on how to handle outbreaks.
Pate sti stress say any small disease wey dem no control early fit blow like up coming turn big epidemic or pandemic, and say na why guy man need carry small sickness serious.
Written by: News Author
Early treatment importance Muhammad Ali Pate Nigeria health advice Public health awareness Nigeria
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026