Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Federal Gornment don approve say dem go release N32 billion to health facilities under di Basic Health Care Provision Fund.
Coordinating Minister of Health and Social Welfare, Muhammad Ali Pate, tuk dis one for dia quarterly meeting dem hold to check how health sector dey work under President Bola Tinubu health renewal project.
Pate talk say di money wey dem dey release through BHCPF go reach health facilities across di obodo Naija.
Written by: Ridwan Agbomeji
Basic Health Care Provision Fund. FEDERAL GOVERMENT
todayMarch 25, 2026 4 1
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026