By: Rilwan Agbomeji
Say nor be small war start film play for Obajana Police Divisional Headquarters for Kogi State, dat jaguda boys enter di area and begin shoot wetin nor good kill one civil defence guide, but last last face and scata dem.
Several security personnel and vigilante members sustained gunshot wunjor for di mata oh.
Resident say di mata wey sup from Sunday to Monday night nor allow dem sleep.
Police authorities say di area has been secured and joint operations are ongoing to track down di fleeing attackers.