Lagos

How Truck Kpai Nine-Year-Old Pikin For Akungba-Akoko, Ondo State

todayMarch 31, 2026 1

Background
share close

By: Esther Ayoola

Say nor be small Tragedy hapun for Akungba-Akoko, Ondo State dat one truck run over one nine-year-old pikin, Fatima Ibrahim.

According to police tuk, tuk, DSP Abayomi Jimoh, di askident hapun for Supare Junction along Supare Road.

Say Pipo rush di pikin go hospital, but she kpai because of di level of wunjury wey di truck cause.

Police don konfam say di truck driver don rent room for dia station, and dem dey investigate how di askident take hapun.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app