Sports

How Young Nigerian Ugochukwu Win Im First FIA F3 Race For Melbourne

todayMarch 9, 2026 4

Background
share close

By: Esther Ayoola

Nigerian-American driver Ugo Ugochukwu don win him first FIA Formula 3 race for Melbourne.

E start well, but for first corner, e drop go third behind polesitter Théophile Nael and Britain driver Freddie Slater.

But di 18-year-old no carry last, e start dey pass dem one by one.

By second lap, e overtake Slater and Nael for Turn 9, take di lead win di race.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app