south west

IGP Special Squad Nab Fake DG for Osun

todayJuly 15, 2026 3

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Nigeria Police Force special team, on Tuesday, don go  arrest Adeniyi Adeyemi for one place inside Osun State after Federal High Court for Abuja tell olukpa to  arrest am.

Adeyemi wey dey call himself Director-General of Presidential Foreign Investment Promotion Council dey face eight-count charge wey include alleged conspiracy, forgery and impersonation.

Justice Mohammed Umar order make police arrest am after gornment lawyer, Wisdom Madaki, tell the court say the defendant no appear when dem call the case.

Adeyemi lawyer, Genesis Francis, however, tell the court say im client dey fear for im life an don beg oga Presido, Bola ttinubu to look di mata wella.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds