OBODO NAIJA

Interior And Information Ministries Join To Promote New Government Reforms.

todayMarch 11, 2026 4

Background
share close

Federal Ministry of Interior don join hand with Federal Ministry of Information and National Orientation to make sure say Nigerians understand di new gornment reforms on passport service, border security, identity management and national safety.

Dis discussion hapun when Minister of Information and National Orientation, Mohammed Idris, carry high-level delegation visit di Ministry of Interior for Abuja, where Minister of Interior, Olubunmi Tunji-Ojo welcome am.

Tunji-Ojo  say, strong communication between di ministries dey very important so that Nigerians go understand di improvements government dey make in di area of identification.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app