Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Big kaboom dey hapun for Tehran as Iran show report card, say US and Israeli forces don attack almost 10,000 civilian places, kpai more than 1,300 people since di war start 11 days ago.
US military tuk say dem don destroy 16 old Iranian mine ships after President Donald Trump warn say di worse go hapun if Iran stop oil flow for Strait of Hormuz.
Hezbollah and Israeli soldiers still dey fight as Iranian missiles dey land for Israel, including Tel Aviv and Jerusalem.
Iran dey strike back, as countries like Bahrain, Iraq, Kuwait, Qatar, UAE, and Saudi Arabia report say dem send plenty missile and drones.
Written by: Ridwan Agbomeji
Iran civilian casualties US Israel strikes Iran condemn attacks on civilians Iran report card civilian deaths US Israeli military strikes on Iran
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026