Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Israel don fire more missile for Lebanon and Iran on Tuesday, di Israeli military talk say dem dey target Hezbollah base for south Beirut.
Iran reply with missile strike against Israel and US base for Middle East, officials say na revenge.
However, Israel PM Benjamin Netanyahu give update for X, telling pipo of Iran to remove Ayatollah regime to remove Islam for dia politics to gain freedom, as dem dey protest repression for dia own country.
Say dis war na to ensure freedom for Iran pipo, dat dia gorment dey oppress dem.
Written by: Ridwan Agbomeji
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026