By: Esther Ayoola
Italy Sport Minister Andrea Abodi like dis don wire di head of football federation to resign afta Italy miss World Cup again.
Italy lose for play-off to Bosnia-Herzegovina and no enter di USA, Canada, Mexico World Cup dis summer.
Football oga , Gabriele Gravina tuk say e no wan resign, but di board go meet next week to decide im marras.
Abodi dey insist dat dem need to start rebuilding Italian football from ground.