foreign

Jaguda Boy Use Hand Touch Bristol Museum ,Thief 600 Artefacts

todayDecember 11, 2025 6

Background
share close

By: Alice Iduh

Bristol  for inside United kingdom dey shake say, some Jaguda boys enter dia museum thief about 600 of dia precious artefacts wey dey show link between Britain and former British Empire don vanish.

Police talk say dem comot am for museum since September 25.

Avon and Somerset police don release CCTV wey show four men wey police dey find, dem dey outside di building wey hold di collection.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app