foreign

41 Results / Page 1 of 5

Background

foreign

Russia Rain Missiles, Drones on Ukraine, kpai  Four Pipo

Edited by Ebi Oboko Russia launch don go  fresh drone and missile attacks on Ukraine overnight, kpaing at least four people. According to Ukrainian officials, Di attacks happen just one day before Ukraine allies go meet for Paris to discuss fresh ways to pressure Russia make di war end. Ukraine air defence system don dey struggle as Russia continue to fire ballistic missiles in recent weeks.

todayJuly 12, 2026 16 19

foreign

Gunmen Kpai 12 For South Africa

Nor be small jogolo for South Africa, say 12 pipo don kpai after gunmen attack one small community, midnight on Tuesday. Police say about 10 attackers naim run dis package, enter different sides and begin shoot residents ratata for different locations. Police tuk tuk woman, Colonel Dimakatso Nevhuhulwi, say di suspects escape, while investigators begin touch light wetin really play for di area

todayJune 10, 2026 10

foreign

China Reject Nuclear Yarns As US–Russia Nuclear Treaty Don Expire

By: Rilwan Agbomeji China on Thursday don tuk say e no go join nuclear talks for now afta di US–Russia New Start treaty expire, wey don raise fear of global arms race. Campaign pipo warn say di treaty expiry wey stop limit on number of nuclear warheads fit push China to increase im own nuclear weapons. United States don insist say any new nuclear agreement must include China, but all […]

todayFebruary 5, 2026 31

foreign

Uganda Army Chief Konfamate Dat 30 Pipo Ni Kpai For Elections

By: Esther Ayoola Uganda Army Chief, son of President Yoweri Museveni, yarn on Friday say na 30 opposition supporters don die and 2,000 dey detained afta January 15 election. Opposition leader Bobi Wine still dey hide afta accusing security forces of raiding im house following di vote. Wine call di election “blatant theft” and don call for protests across di country. President Museveni, 81,  in im seventh term with 72% […]

todayJanuary 23, 2026 20 3

foreign

UN Hold Emergency Meeting On Top Protest For Iran

By: Rilwan Agbomeji United Nation Security Council don hold emergency meeting, say di kpai kpai, wey pipo dey kpai for Iran protest dem nor like am at all, at all. You sabi say, US Presido Donald Trump sti tuk for dis mata, even threaten to use military for di country. Iran UN deputy envoy talk say Iran no wan fight, but dem go respond if US start wahala, and accuse […]

todayJanuary 16, 2026 23 18

foreign

London Fit Lose Plenty Jobs Because Of AI – Mayor Talk Am

By: Rilwan Agbomeji For London on Thursday, Mayor Sadiq Khan don warn say artificial intelligence fit cause serious job loss for di city, as e talk say capital dey face era of mass unemployment if care no take. Khan yarn dis one ahead of speech wey e go deliver later di same day, where e go break down how AI dey affect jobs for UK capital, especially finance, professional services […]

todayJanuary 15, 2026 18

foreign

Iran Foreign Minister Say Im No Plan To Hang Protesters

By: Rilwan Agbomeji Iran Foreign Minister Abbas Araghchi don clear di mata,  say, dem no get plan to hang protesters. Im tuk dis for tv sit don tuk, afta Trump confamate dat killing of protesters don stop. According to reports, Trump sti dey watch di leadership of IRan, and no rule out  US action wey im promise earlier. Following tuks hours afta di U.S  withdraw some personnel from dia airbase […]

todayJanuary 15, 2026 17

foreign

Russia Warn Foreign Hands Wey Dey Put Mouth For Iran Marras

By: Rilwan Agbomeji Di story dey worwor every day for Iran, say Iran UN ambassador don go put accusation for  US Presido, Donald Trump head, dat Trump dey look for Iran trouble dey encourage violence. U sabi say, Trump for media yarn say di endgame na to win Iran and make dia pipo protest and take control of di govment. Internet don off for Iran for pass five days as […]

todayJanuary 14, 2026 20

foreign

Over 100 Pikin Don Die For Gaza Since Ceasefire

By: Rilwan Agbomeji Di UN children’s agency, UNICEF, on Tuesday report say over 100 pikin don die for Gaza since October ceasefire. UNICEF spokesperson, James Elder, tell reporters for UN briefing by video link from Gaza say di dead include 60 boys and 40 girls, mainly from military attacks. E explain say di attacks happen through air strikes, drone strikes, tank shelling, gunfire, and quadcopters, while small number na from […]

todayJanuary 13, 2026 17 3

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds