Education

JAMB Release Mop-up Results for 2026 UTME

todayJune 16, 2026 5

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

JAMB don finally release di result for di 2026 UTME mop-up exam wey dem do recently.

The board tuk tuk, Fabian Benjamin, naim sorosoke dis update say candidates fit go check dia result now through di normal JAMB portal.

Every student wey write the mop-up exam right now got go check dia result sharp-sharp to know wetin dey happen.

 

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds