obodo oyinbo

Japan Helep Yemen And Djibouti with $10m Emergency Funds

todayOctober 7, 2026 7

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Japan don become snior helpers fo middle east, dem don approve $10 million emergency aid for Yemen and Djibouti based on di war wey don scarra dis two both countries.

According by di  Japanese embassy, Japan gornment approve di money on Tuesday.

Yemen go get $8 million from World Food Programme, International Committee of di Red Cross and International Organization for Migration, while Djibouti go get $2 million through di UN refugee agency.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds