Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Japan don announce say dem go loosen dia long-time strict rules on export of weapons, including lethal defence equipment.
Dis na according to statement gornment tuk, tuk, Minoru Kihara on Tuesday.
Say dis new move go allow Japan sell finished military products to other countries.
According to Prime Minister, Sanae Takaichi say di change important as e go hellep, strengthen national defence and also grow Japan local arms industry as part of economic plan.
Written by: News Author
Japan arms sales overseas Japan defense export policy Japan military export reform Japan soften arms export rules Japan weapons export change
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026