Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Unto updates for di Lagos fire outbreak, say two men don die as dem rescue dem from di rubble of Great Nigeria Insurance House Plaza wey fire don destroy for Balogun Market, Lagos Island.
Recall, di fire start for di fourth floor before e spread reach di sixth floor and later catch di oda floors plus di buildings wey dey around.
One part of di plaza collapse during di blaze, wey trap some traders inside.
Official from Lagos State Emergency Management Agency talk say di two bodies dem recover as search for trapped people still dey go on.
Written by: News Editor 1
bodies recovered from Lagos fire Lagos emergency response Lagos traffic authority news LASTMA rescue operation Nigeria breaking news
todayJanuary 15, 2026 5 1
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025