National

Kwankwaso Charge Those Weh Wan Japa From NNPP

todayDecember 31, 2025 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Leader of New Nigeria Peoples Party (NNPP), Rabiu Musa Kwankwaso, don sama beta warning to im members wey dey reason to waka from di party say political betrayal no dey bring long-term success.

E tuk say, as e dey meet supporters for im house for Kano, afta reports say some members, including Kano State Governor Abba Kabir Yusuf, dey plan to comot from party.

Kwankwaso say e no go surprise, if dem nor succeed for dia new party say history don show wetin fit happen to people wey  jump, jump  political party anyhow.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app