Rabiu Kwankwaso

8 Results / Page 1 of 1

Background

Politics

Ganduje say Obi-Kwankwaso ticket no go work for 2027

By : Jolayemi Olajide Former APC National Chairman Abdullahi Ganduje don siddun tuk with journalists on Tuesday for Abuja say Peter Obi and Rabiu Kwankwaso no get enough leadership record and political experience to win di 2027 presidential election. Ganduje say if Peter Obi and Kwankwaso join body under Nigeria Democratic Congress, dia ticket no go get enough support for Kano State, and according to am, di plan already fail […]

todayJuly 22, 2026 5

Politics

 Kwankwaso Say Obi Sign One-Term Agreement

By : Jolayemi Olajide Vice-presidential candidate of National Democratic Congress, Rabiu Kwankwaso, don confirm say im and presidential candidate Peter Obi sign written agreement wey say Obi go serve only one four-year term if dem win di 2027 presidential election. Kwankwaso tok dis one on Monday during one siddon-tuk, saying e believe Obi no go break di promise because di agreement no be ordinary mouth talk. According to am, dem […]

todayJuly 21, 2026 6

National

PRP Tuk Why Obi, Kwankwaso Join NDC

By: Esther Ayoola Pipos Redemption Party (PRP) don explain why, Peter Obi and Rabiu Kwankwaso no join dem, say na based on say dem nor guarantee dem presidential ticket. PRP chairmo, Hakeem Baba-Ahmed naim do explanation for TV sit down tuk, say INEC delaying dia national executive approval sef, join di badness. Obi and Kwankwaso, wey be Labour Party and NNPP 2023 presidential candidates, sha later join Naija Democratic Congress […]

todayMay 18, 2026 12

National

Obi, Kwankwaso Join NDC For Abuja, Beg Supporters To Join

By: Esther Ayoola Two of Naija top opposition, Peter Obi and Rabiu Musa Kwankwaso on Sunday like dis don buy waka officially join Naija Democratic Congress (NDC). Party big wigs, including leader Seriake Dickson naim welcome dem for di national secretariat for Abuja on Sunday. Afta di joining, Obi and kwankwaso  fry mouth, telling di gorment of di day to allow multi party system exist.

todayMay 4, 2026 12

Politics

Why We Comot From ADC – Kwankwaso Camp

Spokesman to Rabiu Musa Kwankwaso, Habib Saleh Muhammad, don konfamate say di former Kano State govo and im political camp don decide to comot from African Democratic Congress (ADC), as internal wahala and time no dey before 2027 elections. For exclusive interview with media pipo, Muhammad talk say dem take di decision after plenty consultation with stakeholders across local governments. E further explain say di move come because of wetin […]

todayMay 3, 2026 16

OBODO NAIJA

Kwankwaso Dump NNPP, Join ADC for Kano State

Di 2023 NNPP presidential candidate and ex-Kano governor, Senator Rabiu Kwankwaso, don officially join African Democratic Congress (ADC) on Monday, March 30, 2026, for Gidan Kwankwasiyya, Miller Road, Bompai, Kano. Kwankwaso register with di party and collect im membership card in front of top politicians like ADC chairman David Mark, Aminu Tambuwal, Rotimi Amaechi, Peter Obi, Dino Melaye and John Odigie-Oyegun. Although Kwankwaso no fully explain why, but say im […]

todayMarch 30, 2026 23

National

Kwankwaso Set Compass On How Im Wan Waka For 2027 Presidential Election

By: Esther Ayoola Oga national leader of New Nigeria People’s Party (NNPP), Rabiu Musa Kwankwaso, say im nor be mumu oh, dat im go only waka go another party, if dem agree to give am presidential or vice-presidential ticket for 2027 election. U sabi say, Peter Obi join African Democratic Congress (ADC) last year and e go dey contest presidential ticket with Atiku Abubakar and Rotimi Amaechi, wey fit cause […]

todayJanuary 5, 2026 16

National

Kwankwaso Charge Those Weh Wan Japa From NNPP

By: Esther Ayoola Leader of New Nigeria Peoples Party (NNPP), Rabiu Musa Kwankwaso, don sama beta warning to im members wey dey reason to waka from di party say political betrayal no dey bring long-term success. E tuk say, as e dey meet supporters for im house for Kano, afta reports say some members, including Kano State Governor Abba Kabir Yusuf, dey plan to comot from party. Kwankwaso say e […]

todayDecember 31, 2025 18

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds