Lagos

Lagos Agency Teach Girls How to Fight Sexual Abuse

todayOctober 21, 2026 4

Background
share close

Lagos State Domestic and Sexual Violence Agency don launch Smart Teens Advocacy Initiative to teach teenagers how dem go take spot, prevent and report sexual abuse.

Di programme start on Tuesday for Girls Senior High School, Agege, with 320 students from different schools.

Di agency boss, Titilola Vivour-Adeniyi, urge parents and teachers make dem listen to children, support dem and protect dem anytime dem report abuse.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds