Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Lagos State House of Assembly and representatives of di waterside communities don reach agreement to support di state gornment plan to build water city for di areas wey dem demolish.
Dem reach dis agreement on Tuesday evening during stakeholders meeting wey hapun for di Assembly complex for Alausa, Ikeja.
According to Chairmo of di Ad hoc Committee on Rules and Business, Noheem Adams, di project go benefit di affected residents and make life beta for waterside residents.
Written by: News Author
Lagos State House of Assembly Lagos Water City Project Lagos Waterfront Development Waterside Communities Lagos
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025