Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Di Chairmo of Badagry Local Gornment, Babatunde Hunpe, on Tuesday don go declare, say dem go observe seven days of mourning for di late Akran of Badagry, Aholu Menu Toyi I, wey die on Monday, January 12.
Hunpe make dis announcement for Badagry through im Chief Press Secretary, Kriko Augustine.
Di govo of Lagos State, Babajide Sanwo-Olu, approve di announcement as Akran join him ancestors peacefully afta long, illustrious, and dignified reign.
Hunpe say di mourning na to honour di late king wey dedicate im life to peace, unity, and di preservation of Badagry’s cultural heritage.
Written by: News Author
Aholu Menu Toyi I Badagry King Badagry monarchy Lagos mourning announcement
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025