Lagos

Lagos: Customs, NDLEA Stop Big Drug Smuggling For Apapa Port

todayJanuary 30, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Di Nigeria Customs Service (NCS) join bodi with NDLEA don stop major drug smuggling afta dem seize 347.5kg of Canadian Loud cannabis For Apapa Port, Lagos.

Custom tuk, tuk, CSC Isah Sulaiman, ni tuk for statement on Friday say di drugs, dem bin hide am inside Toyota Sienna, wia custom take block am

Sulaiman explain say di cannabis dey packed inside 13 bags, and dem bin hide am four di motor.

Afta thorough weighing, dem find ten bags of 25kg each, one bag 29kg, two bags 34.5kg and 34kg, bringing total seizure to 347.5kg, wey show how serious the smuggling attempt be.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app