Lagos

Lagos First Lady Group Dash 11 Orphanages N60m Support

todayApril 22, 2026 4

Background
share close

By: Esther Ayoola

Say nor bi small betament hapun for Lagos oh, dat not fewer than 11 orphanage homes for Lagos receive household items and welfare support worth about N60 million from Committee of Wives of Lagos State Officials.

Dis donation, wey First Lady Dr. Ibijoke Sanwo-Olu lead, hapun for Banquet Hall of First Lady Office for Alausa, Ikeja.

Gornment tuk say di support include cash cheque for school mata and medical care for children for di orphanages.

Sanwo-Olu say di programme show say dem dey committed to hellep vulnerable children with love, unity and responsibility.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app