Lagos

Lagos Gorment Clear Lagos–Badagry Expressway For New Year Celebration

todayDecember 29, 2025 7

Background
share close

By: Esther Ayoola

Lagos state gonment decide say dem wan enter di new year clean,  say dem don start to clear plenty rubbish wey  pile up for Lagos–Badagry expressway to reduce waste pollution for di state.

Commissioner for environment and water resources, Tokunbo Wahab,  share dis update for X  post on Sunday, say kontri man and women need stay healthy,  say like dis dem don carry kapila and survel enter area dey park dorty.

Im say di complain from  people dat dorty too much for public places for Lagos nor allow dem hear word, say di mata almost deft  governor Babajide Sanwo-olu.

Say na so dem enter street, Wahab tuk say di clearing start from volks and don reach Agric bus stop, as government dey increase effort to clean di road and stop environmental wahala.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app