Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Lagos State Gorment don inaugurate local gorment and LCDA committees wey go handle food and nutrition, to tackle malnutrition for grassroots.
Permanent Secretary for Ministry of Economic Planning and Budget (MEPB), Olayinka Ojo, ni tuk dis during a two-day inauguration wey hold for Ikeja.
She yarn say malnutrition na serious problem for di obodo Naija.
Say di gorment wan fight malnutrition by setting up dis committees wey go plan and monitor nutrition programmes for local communities.
Written by: News Author
CHILD MALNUTRITION Lagos Government nutrition program pikin health
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026