Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Lagos State Gornment don decide to join hand with private sector to hellep fast-track Artificial intelligence, AI, use for di obodo Nigeria.
Dem say di way technologia dey waka wawawa, say, if gorment nor dey careful, say person go lose control.
Commissioner for Energy and Mineral Resources, Biodun Ogunleye, yan dis one for corner coner tuks for di 2026 tecnologia conference wey dem title “AI in Action Now”, say gornment go create beta environment and use partnership take make data get long-term value for di obodo Naija.
Ogunleye say, beta collabo go allow gornment focus on im main work while AI go dey hellep with planning and future development.
Written by: News Author
AI adoption Nigeria Artificial Intelligence in Nigeria Lagos AI initiative
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025