Lagos

Lagos Gorment Release Plan For Waterside Business

todayJanuary 12, 2026 5 4

Background
share close

By Ebi Oboko

Lagos State  gorment don release new plan say, dem wan turn all   watersides for  di state to beta business wey go bring state  money.

Based on yanings with tori pipo,  Di  Commissioner for Waterfront Infrastructure Development, Dayo Alebiosu, tuk say, dis new policy go hapun dis  2026 and say, e show beta workings for  2025.

Before now, say  people dey buy land dem for di waterside, dem go just pay once, build dia business without di lagos state benefiting.

Say Now, Lagos state go dey share profit with developers so the state fit continue to benefit from the land long-term.

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app