Lagos

Lagos Gorment Tell Civil Servants To Follow Computer Law

todayDecember 10, 2025 5

Background
share close

By: Esther Ayoola

Unto computer movement, di lagos state don remix di 2025 public service rules, say dem no wan civil service wey dey drag leg again for this modern world.

Head of service, Bode Agoro, nai tanda gigigba  yesterday dey tell state  workers say di old 2015 law book don old to run mata for modern time, and dat e no fit handle today digital speed and global standards wey everybodi dey rush us.

He talk say work don change, system don change, and civil servants must follow di computer world laws or waka comot from service.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app