Lagos State Gornment say dem don pay N168.2bn to more than 48,000 retirees under di Contributory Pension Scheme since 2007.
According to statement wey dem post dia gorment facebook handle on Tuesday, say dem nor sabi wetin wan make di lagos pension pipo protest
Lagos State Pension Commission say di N168.2bn na cumulative payment wey dem make to retirees across di state.
Gornment say di payment cover benefits under Lagos Contributory Pension Scheme since 2007, so why dem wan protest.