Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Lagos State Domestic and Sexual Violence Agency (DSVA) don expand dia relationship support services for residents of Lagos to help stop abuse before e start.
For statement wey dem share on Tuesday for dia X handle @Lagosdsva, di agency say di service go give confidential guidance to singles and couples across di state.
Dem explain say di programme go cover pipo wey dey date, those wey dey prepare for marriage, early marriage stage and even troubled unions to promote healthy communication and mutual respect.
Written by: Ridwan Agbomeji
Domestic and Sexual Violence Agency domestic violence Lagos state
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026