Lagos

Lagos Govment Query Environmental  Officer Wey Collect 20,000 Bribe

todayJuly 10, 2026 2

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Lagos State gorment don query one environmental  officer wey video show as e dey collect 20,000 bribe from one environmental law breaker.

Environment commissioner, Tokunbo Wahab, tok dis one on Friday through him X page.

Di incident happen for lagos state after di video go viral for social media.

Dem don set to investigat di matter and anybody wey get fault go face disciplinary action.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds