Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Lagos State Gornment don promise say dem go still dey support youth leadership, community development and civic engagement for di state.
Oga Govo, Babajide Sanwo-Olu tuk dis one Tuesday when dem unveil IBILE Youth Academy State and Divisional Ambassadors for Lagos House, Ikeja.
Fifty youths show for di event, six of dem come from Ikeja, Badagry, Ikorodu, Lagos Island and Epe, and one go be State Youth Ambassador.
Sanwo-Olu sti press mata say, aside di leaders dem get special plan for di remaining 44 youths wey join di programme.
Written by: Ridwan Agbomeji
Babajide Sanwo-Olu IBILE youth programme Lagos IBILE Youth Ambassadors Lagos youth empowerment initiative
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026